Paul Okoye has released a tearful snippet of his new track ''Call heaven''where he addresses his split with his brother Peter..He says he wishes his parents were alive to intervene ..Part of the lyrics go

Make somebody please call heaven,
make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today 
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are 
We no be who we are
coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene 
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out
Axact

Axact

Vestibulum bibendum felis sit amet dolor auctor molestie. In dignissim eget nibh id dapibus. Fusce et suscipit orci. Aliquam sit amet urna lorem. Duis eu imperdiet nunc, non imperdiet libero.

Post A Comment:

2 comments:

  1. Na only God know. When dem mama never die, all this is not happening

    ReplyDelete